Why why Why Why Wa  ona na na na na aa  – Eeh

Ezergin Beat

He he he Hapu is your Boy Micklef -Real Niga

Baby Girl shey u no gat Crazy -Crazy

My Heart is Shaking-Shaking 

Anytime I see you  I go Dey Soji -Soji

Sometimes I Feeli Conji-Conji 

Many People Think Say Na juju -Juju

Other Girls Go Dey Confuse-Confuse 

Baby girl give me Kiss No be  Me Kekere -Hmm

Oh Lord Have Mercy

Eeh

If U See Face – Oh My God oh

Her Nose Stand Like That Oh

If You Look Back – Oh My God oh

I swear Otukpoju

She No Dey Make Up

Natural Beauty Yeyeeee

If I Wanna Break Up

Better Make I Break up With Genevieve

Eh ee

Verse 👇

Just One minute I need Your Attention

Baby U Too Fine Come Follow me Go

No be Say me I wan to Dey Rush you Beb

Just once Chance baby am Okay

People Wey Talk Say Beauty Never Born Yet

When Dem See You Dem Say is Okay

Just Your Number Please And Your Location

Wanna Show Up Like I Win Lotto

See No be Say me I wan Chop Your Gbanku nu

If you give me chop I go tell you thank nu

If you say na lie make you try jukwa Uncle Nu

I go Give you one time I no get Part 2 nu

Baby I no go call you for phone Midnight

Your daddy to Dey WAKA WAKA

He No de Sleep ooh For Night Again

He warn me say make I no Dey see you

Nana..

Chorus 👇

My Heart is Shaking-Shaking 

Anytime I see you  I go Dey Soji -Soji

Sometimes I Feeli Conji-Conji

Many People Think Say Na juju -Juju

Other Girls Go Dey Confuse-Confuse 

Baby girl give me Kiss no be  Kekere

Oh Lord Have Mercy

E, Eeh’

If U See Face – Oh My God oh

Her Nose Stand Like That Oh

If You Look Back – Oh My God oh

I swear Otukpoju

She No Dey Make Up

Natural Beauty Yeyeeee

If I Wanna Break Up

Better Make I Break up With Genevieve

Second Verse 👇

Kpokata Kpokata Kpowa -Baby U no Dey Answer

Obugini Mere Gwam – Baby Come  on WhatsApp

Age Gi bu 22 -Kedu Ife Neme Asa

Imaro ife Iga emenu – Itinye Ijele Gbawa Pasa

Call you many times – Baby girl u no Dey peak

Text You no reply – tell me what is it

Later later I see reply

wey Dey call me Mr Man

Leave my Daughter You no Dey Hear

(Free My Love Igbo Man)

But Odika Imaro

Odika Imaro Otego Mgbe Anyi Jiri Yowa

Jiri Yowa Chukwu Okike Akanchawa

Maka Akanchawa Chawa Ndi Iro Akwawa Akwukwa

Chorus👇

Baby Girl shey u no gat Crazy -Crazy

My Heart is Shaking-Shaking 

Anytime I see you  I go Dey Soji -Soji

Sometimes I Feeli Conji-Conji

Many People Think Say Na juju -Juju

Other Girls Go Dey Confuse-Confuse 

Baby girl give me Kiss no be  Kekere

Oh Lord Have Mercy

Eeh

If U See Face – Oh My God oh

Her Nose Stand Like That Oh

If You Look Back – Oh My God oh

I swear Otukpoju

She No Dey Make Up

Natural Beauty Yeyeeee

If I Wanna Break Up

Better Make I Break up With Genevieve

Eh, eh’ eh’

Is Your Boy Micklef

Real Niga

Baby Why Be be be baby why No Dey Dall my Hand

Hia

HABAKLEF In the Building

shamo

Don Know

DOWNLOAD AUDIO HERE 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *